Omah Lay – Free My Mind (Lyric+Mp3)

Omah Lay Free My Mind

Omah Lay – Free My Mind (Lyric+Mp3) Download Lyrics+Mp3 Audio

LYRICS

Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind e oo
Free my mind with Shayo oooo

I get a girl for America
She no dey ever ever let me down
I get another one for Senegal
She no dey ever ever give me nack
I get another one for Unilag
That one behaves like a hoodlum
I get another one for Uniport
See me see trouble kill a boy
Now we don bust o

Download:  Omah Lay – Reason

Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind e oo
Free my mind with Shayo oooo

Mmm my melody e sweet pass mmmm
Mmm my energy I fire pass motor
If shawty no go give me, I go go nack Okpo
Shule boy e be the boss don shule boy
Cuz e don bust ooo

Download:  Luciano - Another Vibe Ft. Omah Lay

Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind e ooo
Free my mind with Shayo, oooo

Olosho wey no fine
Dem dey too like clout eeeyo
People wey no get talent oyo
Dem dey too sharp mouth
So I free my mind with Shayo no
I free my mind with Shayo ooo

Download:  Omah Lay - Woman Lyrics

Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind e ooo
Free my mind with Shayo ooo

Watch Lyric video

Author: BOSS

Beatzjam is south African No. 1 Entertainment platform that provide his users with latest urban News,Songs Like Hip Hop, Gqom, Amapiano. beatzjam.com was founded in the year 2019 working together with South African Popular DESCARGAR MP3 AQUI websites Fakaza, Flexyjam, Hitvibes, Hiphopza, Zamusic, iol.co.za,Bekaboy, Youtube, Mdundo, Naijaloaded,tooxclusive, Justnaija, netnaija,and (metrolagu, stafaband, matikiri, ilkpop) Naijavibes more. For more Info Contact (Mhizter Rõçky Bøy) on facebook.com

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *