Burna Boy – 20 10 20 Mp3 Download Audio
About the things wey happen there
Abi your eye never clear
Mankind so wicked
Let’s talk about my government
Open your mind and your ears
Wetin happen
Shey na jazz o
Make my people suffer suffer
All their nyanshes don dey open
Everything don scatter scatter
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water o, water runaway my eye
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder
- Year Let Out: 2021
- Artist (s): Burna Boy
- Track Title: 20 10 20
- Journalist: Rõçky Bøy
- Last Genetics: 2 Minutes Ago
This stick out‘ 20 10 20‘ is here on beatzjam.com for your free streaming and download.
Stream & Enjoy below.